lirik lagu mind – kachi leo
one thing dey lead to one thing
dah girl say she no like me
a broke yeah came this far from dah east
i no go still let you rest in peace
flexin’ versace
order for gucci
down from hibachi
just for oluchi (just for oluchi, oh no)
i no fit stop till you dey my side
baby this one na do or die
uh uh eh eh
i no go lie na you dey my mind
i no fit stop till you dey my side
baby this one na do or die
uh uh eh eh
i no go lie na you dey my mind
me i gat no time
me i gat no joules, love in a big boat
romeo and juli
order for glucose, ’cause this night na chillin’
and we go stay faraway, down on a lonely place
only me and you go dey
we go dey today, even in dah rainy days
me i no fit shout again
cause wetin dey my mind oo
wetin dey my mind
na to scatter your defense
burst down dah defense
i just wan dey all night
tear you like scissors, post am for tiktok
as i dey l!ck your pin*pop
god should forgive us (god should forgive us oo)
i no fit stop till you dey my side
baby this one na do or die
uh uh eh eh
i no go lie na you dey my mind
i no fit stop till you dey my side
baby this one na do or die
uh uh eh eh
i no go lie na you dey my mind
girl you carry fire fire
make a n*ggur maya maya
me i no fit dey to another morning
i no fit dey eh, i no fit dey
cause other girls getty 1 p*ssy
but you gat a million
times am by billion, this is my opinion
cause i gat no option
and this time i no say wetin dey my mind oo
wetin dey my mind
na to scatter your defense
burst down that defense
“mummy water”
this one na holy water
for better for worse
me no really care if your mama pour me water
i no fit stop till you dey my side
baby this one na do or die
uh uh eh eh
i no go lie na you dey my mind
i no fit stop till you dey my side
baby this one na do or die
uh uh eh eh
i no go lie na you dey my mind
no play me soccer, claim drogba
do me dirty for inside gutter
chimamanda
your father no go fit play with a rasta
no play me soccer, claim drogba
do me dirty for inside gutter
chimamanda
your father no go fit play with a rasta
itsyourlionboyyouknow…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu facu tobogan › lirik lagu metropolitain – facu tobogan
- kumpulan lirik lagu kidswaga › lirik lagu eyes don’t lie – kidswaga
- kumpulan lirik lagu tjing tjing › lirik lagu wereldvreemd – tjing tjing
- kumpulan lirik lagu jackie evancho › lirik lagu both sides now – jackie evancho
- kumpulan lirik lagu natalie madigan › lirik lagu suburbia – natalie madigan
- kumpulan lirik lagu 4n way › lirik lagu sos – 4n way
- kumpulan lirik lagu sydy › lirik lagu bad company – sydy
- kumpulan lirik lagu tom will › lirik lagu when everything goes down – tom will
- kumpulan lirik lagu capella grey › lirik lagu wavy new years – capella grey
- kumpulan lirik lagu musry › lirik lagu days go by – musry