lirik lagu packaging – kaehip
packaging
it’s mr godwyn the producer
ohh
kaehip pon this one oh
package… (ye ye yee)
packaging
ogogoro be whisky
ororo na groundnut oil
my brother reason the matter oh
(reason the matter)
akara na be beans cake
kpekere na plantain chips
reason the matter oh
(reason the matter)
why you come dey tell me say chinedu don go america
(e’no concern me)
if you like you use your last card take order casket
(fake lavida local lifе)
run your race make i run my race
thе road is open for everybody
them no born me for you
let me live the life cause
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
spray your 1k i spray my h
why your eye come dey look my face
abi na you get the purse
(abi na you get the purse)
serve yourself you don take your own
why your eye come they look my plate
abi na you get the pot
(abi na you get the pot)
even if ogbeni pull up in another brother rose royce
(e’no concern me)
if you like you do giveaway and nothing come dey
(fake lavida local life)
pikin wey dem carry for back no know how the journey far
them no born me for you
let me live the life cause
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
ah ahh ah ah ah ahhh
ehh
ke ke ke ke ke ke ke krrr
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
slay mama for instagram
na one room you and family dey
you dey form giveaway
(packaging)
money no dey your account
you dey form say network bad
(packaging)
(packaging)
brother hold yourself, sister hold yourself
(packaging)
the way you carry yourself, naso them go carry you
but ogbeni no go over do
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu erre official › lirik lagu solo – erre official
- kumpulan lirik lagu leo iv › lirik lagu dead girl – leo iv
- kumpulan lirik lagu ежемесячные ezhemesyachnie › lirik lagu кара-мурзы (kara-murzi) – ежемесячные (ezhemesyachnie)
- kumpulan lirik lagu ratsalad › lirik lagu 50km – ratsalad
- kumpulan lirik lagu ender black › lirik lagu human – ender black
- kumpulan lirik lagu infiltrated mankind › lirik lagu black waves – infiltrated mankind
- kumpulan lirik lagu x ambassadors › lirik lagu –a brief word from our sponsors– – x ambassadors
- kumpulan lirik lagu kadg › lirik lagu icon – kadg
- kumpulan lirik lagu ever the ghost › lirik lagu home in my heart – ever the ghost
- kumpulan lirik lagu kl0ri › lirik lagu sorry – kl0ri