
blessings - kaestyle lyrics
[intro: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
[verse 1: kaestyle]
bookie boy e don price property for the island
finally i’m moving out the zanga
anything i touch e come dey sound hands
oh
i remember when i no dey kpolowo the cheese for my mama
now i put the barney on designer
cos when oluwa bless you e be final
[chorus: kaestyle]
aya ya yai!
i no fit shout
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no!
aya ya yai!
i no fit shout no
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no
[post*chorus: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh!
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh!
[verse 2: omah lay]
say na me wey hold the map
so them follow me without torch light o
talk talk is cheap for the mouth
dem mama dem papa hold light o
anybody wey get e problem
come follow me cross the border
anyhow e big i go solve them
i’m a bad boy from porta
so i want all the fake people them to die
i no go follow them sympathize
pocket is big hundred e alert
god is real i can testify
[chorus: kaestyle]
aya ya yai!
i no fit shout
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no!
aya ya yai!
i no fit shout no
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no
[post*chorus: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh!
Random Song Lyrics :
- i.j.s - vory lyrics
- eterno+immutabile / nuovo corso - laghetto lyrics
- disconnect - 350 lyrics
- tanssimaan alatorille - dancing in the street - live - turo's hevi gee lyrics
- the fruit - anne clark lyrics
- вино (wine) - tini lin lyrics
- pisando fofo - mc dricka lyrics
- yodancinshooz - goetzegloff lyrics
- drowned in malodor - cerebral rot lyrics
- room (wisekids remix) - wisekids & carly gibert lyrics