lirik lagu blessings – kaestyle
[intro: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
[verse 1: kaestyle]
bookie boy e don price property for the island
finally i’m moving out the zanga
anything i touch e come dey sound hands
oh
i remember when i no dey kpolowo the cheese for my mama
now i put the barney on designer
cos when oluwa bless you e be final
[chorus: kaestyle]
aya ya yai!
i no fit shout
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no!
aya ya yai!
i no fit shout no
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no
[post*chorus: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh!
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh!
[verse 2: omah lay]
say na me wey hold the map
so them follow me without torch light o
talk talk is cheap for the mouth
dem mama dem papa hold light o
anybody wey get e problem
come follow me cross the border
anyhow e big i go solve them
i’m a bad boy from porta
so i want all the fake people them to die
i no go follow them sympathize
pocket is big hundred e alert
god is real i can testify
[chorus: kaestyle]
aya ya yai!
i no fit shout
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no!
aya ya yai!
i no fit shout no
with the blessings in my life i can’t decide to close my mouth no
[post*chorus: kaestyle]
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh uweh!
eh ya eh
eh ya eh
ehh
uweh!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bae russia › lirik lagu 624 – ba$e (russia)
- kumpulan lirik lagu john reuben › lirik lagu come on jamboree when the radio makes you lonely – john reuben
- kumpulan lirik lagu izuna › lirik lagu izuna drop – izuna
- kumpulan lirik lagu petey pablo › lirik lagu in a minute – petey pablo
- kumpulan lirik lagu magic sone › lirik lagu ko brodovi – magic sone
- kumpulan lirik lagu suite soprano › lirik lagu crucificado – suite soprano
- kumpulan lirik lagu cream › lirik lagu spoonful – live at winterland, san francisco / 1968 – cream
- kumpulan lirik lagu outer flow music group › lirik lagu the motto [drake remix] – outer flow music group
- kumpulan lirik lagu tones from the underground › lirik lagu story – tones from the underground
- kumpulan lirik lagu immortal technique › lirik lagu golpe de estado – immortal technique