lirik lagu power – kaki p
you can mess with some bwoy but don’t mess with him
coz e get men wey dey boil like hundred degrees
one aim one shot one k!ll that’s guaranteed
ahhhh so don’t mess with him
so i’m now wielding power
now looking dapper
how i reach there no be my strength or my power
put me in charge to dey run all the matter
all of a sudden my table is scattered
now i’m left with many many things that i can do
i can change things or i can choose to be a fool
be the man wey dey talk but one thing e no fit do
very very soon you go meet your waterloo
or i can show them the p-ssion
say i geti action
turn deaf ear to badmind and distraction
history book na my name dem dey mention
nothing to fear and enjoying my pension
awolowo get name
azikiwe get name walahi
you wey just get here, if dem touch your shirt na die
you can mess with some bwoy but don’t mess with him
coz e get men wey dey boil like hundred degrees
one aim one shot one k!ll that’s guaranteed
ahhhh so don’t mess with me
mental slavery is the order of the day
prisoner now but you ain’t got no chains
if you don’t believe me check the way we behave
people in power too dey use us play
so if things don’t work then we too are to blame
but we stay afar then -ssign the blame
or we call on jah to put them to shame
if na so e go be things no go fit change yea yea
you can mess with some bwoy but don’t mess with him
coz e get men wey dey boil like hundred degrees
one aim one shot one k!ll that’s guaranteed
ahhhh some don’t mess with me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the undercover dream lovers › lirik lagu soon enough – the undercover dream lovers
- kumpulan lirik lagu alan walker ava max › lirik lagu alone, pt. ii (toby romeo remix) – alan walker & ava max
- kumpulan lirik lagu nimar › lirik lagu running shoes – nimar
- kumpulan lirik lagu gold priority › lirik lagu willows – gold priority
- kumpulan lirik lagu beauz › lirik lagu feel the light – beauz
- kumpulan lirik lagu 13kai x kassi › lirik lagu спутник – 13kai x kassi
- kumpulan lirik lagu a filetta › lirik lagu affrescu – a filetta
- kumpulan lirik lagu audie b › lirik lagu vision – audie b
- kumpulan lirik lagu park boram feat jaejung parc › lirik lagu alone – park boram feat. jaejung parc
- kumpulan lirik lagu lowerage › lirik lagu loser – lowerage