lirik lagu bigger things – kanwulia
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
no go dey form
no dey do like king kong
no go dey do
like say you get a lincoln
gatts be humble
gatts to stay strong
e shock you say
nah me dey sing song
as i dey hustle
and dey make money
i carry phone call on my padi
make we link up
make we link up
make we link up
make we turn up oo
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
chorus
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu a smyth › lirik lagu into the darkness – a. smyth
- kumpulan lirik lagu lil tweet › lirik lagu скоро подохну (skoro podohnu) – lil tweet
- kumpulan lirik lagu cubare › lirik lagu six six sux – cubare
- kumpulan lirik lagu hugh cornwell › lirik lagu gingerbread girl (bitten by the black dog) – hugh cornwell
- kumpulan lirik lagu mr fresh0 › lirik lagu flips – mr.fresh0
- kumpulan lirik lagu neek bucks › lirik lagu hold me down – neek bucks
- kumpulan lirik lagu ninos de rap suecos › lirik lagu high noon – niños de rap suecos
- kumpulan lirik lagu current joys › lirik lagu symphonia ix – current joys
- kumpulan lirik lagu menoh beats › lirik lagu slimes on the way – menoh beats
- kumpulan lirik lagu amatory › lirik lagu сильнее меня (stronger than me) – amatory