lirik lagu stakk up – kaseklozd
hey hey, you wey dey shako
you wey dey denge pose, if i catch you wo
yeah
stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
you wey dey shako, dey gara
omo no competition, stakk up
on the road to get money (money money)
man dun see things (let’s go)
i swear pe ko funny (rara)
but i’m glad that we laughing now
man ah strive (eh)
i get high when i felt low (felt so low)
only thing that kept me sane
i for dun mad oh (i for dun mad oh)
amigos, don’t get discouraged
you gonna make it in no time
cos if jah got us
best believe wе gon be alright
i smile when i suffеred
make n0body detect my plight
cos see finish e be real thing
stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
you wey dey shako, dey gara
omo no competition, stakk up
(no competition at all at all my brother)
i’m with my dawg like he snoop
we dey rep for the hood (rep for the hood)
cashing cheques like we should
we dey flex whatedo
dem n*ggas dem no like we
and i could tell from they act (see em)
since i made a milli dem despise me (oh oh oh)
i hit his b*tch one time and i dash (j*pa)
she keep calling and calling
i’m like girl do not disturb me
i be hustling and hustling up to the very early morning
when the money dropped (eh)
n*ggas were jumping and jumping
almost brought down the building
stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
(no time at all my broter, stakk the money up)
you wey dey shako, dey gara
omo no competition, stakk up
i say make you dey stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
you wey dey shako, you dey gara
omo no competition, stakk up
kaseklozd
ah boyd bad
spane5 on the mix
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu atro › lirik lagu kahapon (feat. alisson shore) – a$tro
- kumpulan lirik lagu chxxx › lirik lagu my party – chxxx
- kumpulan lirik lagu gigante no mic › lirik lagu escritores malditos (relíquia) – gigante no mic
- kumpulan lirik lagu princess wonda › lirik lagu bank stops – princess wonda
- kumpulan lirik lagu chu tich kim › lirik lagu anh sẽ ôm em hết mùa hoa rơi – chủ tịch kim
- kumpulan lirik lagu j coyn drive › lirik lagu & cheese – j coyn drive
- kumpulan lirik lagu new perigeo › lirik lagu effetto amore – new perigeo
- kumpulan lirik lagu sous chef music › lirik lagu hoodie – sous-chef (music)
- kumpulan lirik lagu psyche ita › lirik lagu consumare – psyché (ita)
- kumpulan lirik lagu nafthaly ramona › lirik lagu dame mas – nafthaly ramona