lirik lagu emergency – kay jay ogbonna
wo wo wo wo wo wo
you already know
who get ikebe wey dey cause wahala oh (see me see gobe)
oya big ikebe wey dey cause wahala oh
baby if you leave me na emergency, emergency
omo if you leave me say na mortuary
emergency
who get ikebe wey dey scatter the overload
say who get ikebe wey dey scatter the overload
if you leave me na emergency, emergency
if you leave me na mortuary, emergency
when you enter you dey break neck, shey owo lo fe? abi you want cheque?
olo omoge i no dey want stress
i got the mula on deck, yeah
i no dey like another man ting
but i got my eyes on you
baby walai i die for you, private jet no be one but two, you you
angelina you say you wan leave now
if i hurt you baby i no mean am
only you wey dey bursting my liver
wo wo wo wo wo
who get ikebe wey dey cause wahala oh
oya big ikebe wey dey cause wahala oh
baby if you leave me na emergency, emergency
omo if you leave me say na mortuary
emergency
who get ikebe wey dey scatter the overload
say who get ikebe wey dey scatter the overload
if you leave me na emergency, emergency
if you leave me na mortuary, emergency
your ikebe dey shoot catapult and your body so nice, i be the one for you
no lie i be the man for you
n-body wey bad p-ss you
baby believe me, girl i go die if you leave me, i no get time for deceiving
only you wey i be feeling wo
i no dey like another man ting
but i got my eyes on you
baby walai i die for you, private jet no be one but two, you you
angelina you say you wan leave now
if i hurt you baby i no mean am
only you wey dey bursting my liver
wo wo wo wo wo
who get ikebe wey dey cause wahala oh
oya big ikebe wey dey cause wahala oh
baby if you leave me na emergency, emergency
omo if you leave me say na mortuary
emergency
who get ikebe wey dey scatter the overload
say who get ikebe wey dey scatter the overload oh
if you leave me na emergency, emergency
if you leave me na mortuary, emergency
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu diaframma › lirik lagu tu fai cantare forte il motore – diaframma
- kumpulan lirik lagu bobby so dope › lirik lagu lyrical travels – bobby so dope
- kumpulan lirik lagu nello cohortium › lirik lagu amen – nello (cohortium)
- kumpulan lirik lagu estacadeaux › lirik lagu 808 (battle royale) feat. quentinquellovero – estacadeaux
- kumpulan lirik lagu youngin chriso › lirik lagu let me know – youngin’ chriso
- kumpulan lirik lagu avatar caine › lirik lagu versailles – avatar caine
- kumpulan lirik lagu joddski › lirik lagu toppen av karlsøy – joddski
- kumpulan lirik lagu lali › lirik lagu no estoy sola (en vivo en la trastienda) – lali
- kumpulan lirik lagu dark century › lirik lagu children of the gore – dark century
- kumpulan lirik lagu jeankarl › lirik lagu me baila lento – jeankarl