lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu alkayida – kcee

Loading...

alkayida lyrics
leggo oh hey uhm hmm, i hear you
baby nearer, baby nearer, nearer to me
come closer, come closer, closer to me
baby nearer, baby nearer, eeh nearer to me
come closer, come closer, closer to me
make you dance alkayida
alkayida eh, alkayida alkayida eh
baby dance alkayida alkayida eh
closer to me, make you dance
alkayida alkayida, alkayida alkayida
baby dance alkayida alkayida, closer to me
i got you on close
i gat you covered, let n0body know
ehn say you be my lover
just you yoo baby, n0body come between
only you babe, you say
make n0body come between, cos i dey craze for your
matter, for real i dey craze for your matter
anything you pick e no matter, e no matter
if i be lababill e no matter
baby girl, baby
nearer, nearer to me, come closer
come closer, closer to me, baby
nearer,baby nearer, nearer to me
come closer come closer, closer to me
oya when i sing say h*llo ifeoma senorita
be my mrs i wan be your mister
oya all your stress, all your pains would be over
baby follow me down to your bumper
hmm igbe hmmm whine am, igbe
yeeh cos the way you bounce sick eh
making me wan to like igbe
i dey feel like eze owike, ebube dikeh
anytime when i come demma happy
see the ladies dem troway their body
the way you dey whine your body dey make
me wantu dey wantu dey wantu dey dance galala
baby whine, to dey dance galala
baby nearer, baby nearer, nearer to me
come closer, come closer, closer to me
baby nearer, baby nearer, eeh nearer to me
come closer, come closer, closer to me
make you dance alkayida
alkayida eh, alkayida alkayida eh
baby dance alkayida alkayida eh
closer to me, make you dance
alkayida alkayida, alkayida alkayida
baby dance alkayida alkayida, closer to me
five star music, e*money
down digin don don
everything on me, everything on me
i gat you mummy, i gat you mummy
you see what i see, you see what i see
you so sweet, you so sweet, everything
on me, everything on me, i gat you mummy
i gat you mummy, you see what i see
you see what i see, you so sweet, you so sweet
cos i dey craze for your matter
for real i dey craze for your matter
anything you pick e no matter
e no matter if i be labalibii e no matter
baby nearer, baby nearer, nearer to me
come closer, come closer, closer to me
baby nearer, baby nearer, eeh nearer to me
come closer, come closer, closer to me
make you dance alkayida
alkayida eh, alkayida alkayida eh
baby dance alkayida alkayida eh
closer to me, make you dance
alkayida alkayida, alkayida alkayida
baby dance alkayida alkayida, closer to me

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...