lirik lagu i pray – kcee
jaysynths
give them the fire
blessings na follow come wetin dey my head doh doh (oil)
‘cause i no getti problem
iwalakolombo (oil)
anytime you f*ck around you fit, to fit to see my problem
and ijoba no go fit solve am
omo gaza don drop lamba
sir kcee limpopo banger
repeter, repeter
no go dey dull my grace
nnamdi rest your case
we dey play e dey show
you no fit stop my pace
oil dey my head
i pray, i pray
see the life i dey live, high grade
i no come here to come play
i don dеy ball o
e don tey
umunna
ebe ahzia
umunna
ebe ahzia
umunna
blеssings na follow come wetin dey my head doh doh (oil)
because i no getti problem
iwalakolombo (oil)
anytime you f*ck around you fit, to fit to see my problem
and ijọba no go fit solve am
omo we don drop lamba
kcee and oxlade banger
where be you dey?
when i dey for ‘lere, mi o ki n sun’le o
and you can ask kunle
won fe sun le but mo ya kigbe
emi bonafied osanle
them dey feel me for america down to malay
them ah tell me say ola tete wa’le
them wanna get me laid like omah lay
o de ma le o, se fe ta le o?
‘cause i dey tackle like ngolo kante o
i no fit piante o, ko si pampe o
and all over the world, them give me shante o
esa ni milli ba de o
emi lon pe ni gaza, and n0body do it like me
loyin lotun losi, ola oluwa ko le tan
blessings na follow come wetin dey my head doh doh (oil)
‘cause i no geti problem
iwalakolombo (oil)
anytime you f*ck around you fit, to fit to see my problem
and ijoba no go fit solve am
omo gaza don drop lamba
sir kcee limpopo banger
eeee money
sir kcee limpopo banger
kcee and oxlade oh banger
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ezra teshome › lirik lagu sleepwalker – ezra teshome
- kumpulan lirik lagu neverunderstood › lirik lagu haze on maze – neverunderstood
- kumpulan lirik lagu gavanni › lirik lagu acid rain – gavanni
- kumpulan lirik lagu her songs › lirik lagu love fatale – her songs
- kumpulan lirik lagu alpha spica › lirik lagu comot body – alpha spica
- kumpulan lirik lagu hasheem › lirik lagu soul soldat – hasheem
- kumpulan lirik lagu grace vanderwaal › lirik lagu guess i should go – grace vanderwaal
- kumpulan lirik lagu binche family › lirik lagu barack queue – binche family
- kumpulan lirik lagu sarahbeth taite › lirik lagu famous last night words – sarahbeth taite
- kumpulan lirik lagu ivey asher › lirik lagu hello again – ivey asher