lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ji gi dem – kcee

Loading...

[intro]
iye
oh my head o
ai
blaq jerzee on the beat

[verse 1]
chinelo don marry
she don marry for twenty years
she never get belle
she got her in*laws to battle
i know say you don try
i know say you don dey wait
all the prayer wey you pray
e no enter voicemail
everything get time
and everything get season
na god face i dey look o
no be uche face

[chorus]
onye kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi dе’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
olisa kere uwa anya gi ka’m na еle
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
[verse 2]
chukwudi nwa mama
the only son of mrs. agnes
e don tey, papa no dey
you’ve been struggling for the family eh ai
you travel overseas
carry cocaine for belle
but dem catch you finally eh
25 years for prison eh ah
say na god face you go dey look
no be uche face eh oh ai ai ai
onye na eme nma eh
nzoputa’m oh oh oh
efuola’m o
papa efuola’m o chai

[chorus]
onye kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
olisa kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
onye kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
olisa kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
[bridge]
odigi na aka
everything that we do eh
odigi na aka
the whole wide world
odigi na aka
the food that we eat eh
odigi na aka
the friends that we make eh
odigi na aka
afia anyi na azu eh
odigi na aka
olu anyi na alu eh
odigi na aka
ndu anyi na ebi eh
odigi na aka
ife nile

[chorus]
onye kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
olisa kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
onye kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
olisa kere uwa anya gi ka’m na ele
ji gi de’m aka
nzoputa’m oh oh oh
ji gi de’m aka
[outro]
mixing zeeno foster

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...