lirik lagu god of miracle – kel cypha
kel cypha (verse one)
nothing like that mehn
kel cypha…
you say, you say!
“clears throat”
you see ehmmm?
oga pontius pilate, enter new year with one leg
some church rat, plus high men, dem don dey pray for my death
some say i change, climate, like murpheus i just rym it
lamba goma like jayjay, orkuoto ekeneze like goje, oya go jain!
me i dey general market dey sell my market
i hear from judith and caleb say blow na grace of god, no be by talent
police sef see mе as target before i takе shortcut, dem knack a man palette
i no get money for wallet, last night i spray for club, this na tears after death
i spent cold nights on a rough sea…
i’m so far gone like the north east…
rugged like ripped up jeans…
i heavy i dey pour spit…
shock like adam when he burst eve…
like herdsmen i dey nurse beef…
the lord taketh and the lord gives…
plus i came with punchlines wey dey burst t**th…
uncle dia (second verse)
see the way i dey bounce through the valley of the shadow of death
even devil sef e gas to confess
say the boy get ororo for head
see the way him dey dey flow easy no stress
now they try to put a hex on me, heaven says h*ll no this one is blessed
now reminiscing how the life that i’m living right now was my prayer request
well they thought that they buried a seed but i germinated
congratulations, glad i made it
even when the industry is saturated
i’ma reach the peak till they ask how we did it
jibi rayuwa na toh abin mamaki
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sudarshana › lirik lagu soñé… – sudarshana
- kumpulan lirik lagu 2raumwohnung › lirik lagu sexy girl (latin) – 2raumwohnung
- kumpulan lirik lagu in viridian › lirik lagu red eyes – in viridian
- kumpulan lirik lagu mike zombie › lirik lagu up to date – mike zombie
- kumpulan lirik lagu ali as › lirik lagu zerrissene jeans – ali as
- kumpulan lirik lagu peter lemarc › lirik lagu under en mane som en silverpeng – peter lemarc
- kumpulan lirik lagu matik estrada childish major › lirik lagu this side – matik estrada & childish major
- kumpulan lirik lagu yesterdays rising › lirik lagu combust and feel better – yesterdays rising
- kumpulan lirik lagu the prodigy › lirik lagu abc – the prodigy
- kumpulan lirik lagu heads talking › lirik lagu first week last week carefree – heads talking