lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu feelings – kellylivinglarge

Loading...

deep in my feeling i been reminiscing
omo ope bawo lase je cos otin dabi cheating
came from the street
where nothing like feelings
ain’t no body gat ur back
so u gats keep it moving
i just wanna make my pay and dey my dey
ice for my liquor make i puff my j
steady on my grind mi o de kin sunle o
ibi tima de momo pe ma de
omo for the street no play
u go see shege
see shege shege
awon temi o kin sun le o
won de kin sule
247 grinding for the payday
street don’t play
street no play
omo u go see shege
awon temi o kin sun le o
won de kin sule
247 grinding for the payday
sad forever
(i can’t bе sad forever)
and the pains no go last forеver
(e no go last forever)
one day i go get this raba
(i go get this raba)
omo ope mi ma ball bi neymar
(wey i go ball like neymar)
we won’t sad forever
(i can’t be sad forever)
and the pains no go last forever
(e no go last forever)
one day i go get this raba
(me i go get this raba)
omo ope mi ma ball bi neymar
(wey i go ball like neymar)
ain’t gon be sad forever
pains ain’t gon last forever
still i still fight from across
stand on my words
so i carry all my cross
member i was on the race
sorry ain’t got no place
i was hoping for this day
i was working for a way
put some food on my plate
deep in my feelings i been reminiscing
i’m a g but i get in my feelings
never say never
ain’t gon be sad forever
pains ain’t gon last forever
so we gon ball forever
roll forever
rich forever
help is on the way
sorry i couldn’t wait
i’m on that money chasing
money hunting

we won’t sad forever
(i can’t be sad forever)
and the pains no go last forever
(e no go last forever)
one day i go get this raba
(me i go get this raba)
tomo ope mi ma ball bi neymar
(wey i go ball like neymar)

young chapo
young chapo
tell them ama pullup like i’m el pablo
gustavo
them say i dey joke
omo them be steady doubting
awon doubting thomas
omo e go soon clear
say i no go make am
e tule e
okay moti pa milli
mode to ma pa billi
fa daaya sorun
sho rowo mi na richard millie

okay dey play
koma shebi sholay
dollar p lawa throway
timo tin pop mowey

i just wanna pullup in a 2doors
kilo kan aiye
them say i no go ever make am
ewobi ta bade
igboro demi lade
won yoju ero ju aiye
ain’t f*ck with you bro
if you ain’t talking about doe
steady on my ten toes
kala gbowo mi mi o gbagbo
and i can’t be sad forever
going down, never
t’omo ope ma gbera
ti ma ball bi neymar
okay dey play
koma shebi sholay
sad forever
(i can’t be sad forever)
and the pains no go last forever
(e no go last forever)
one day i go get this raba
(i go get this raba)
t’omo pe mi ma ball bi neymar
(wey i go ball like neymar)

we won’t sad forever
(i can’t be sad forever)
and d pains no go last forever
(e no go last forever)
one day i go get this raba
(me i go get this raba)
t’omo pe mi ma ball bi neymar
(wey i go ball like neymar)

help is on the way
help is on the way
i say help is on the way
ayo nbo lona
ayo nbo lona

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...