lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu win forever – kellylivinglarge

Loading...

everybody tap in
let’s go viral
i am learning life
i’m learning life
irawo lomo
as i no dey wish person bad i go win forever
danzil
don’t trust my smile i’m sad
and if you asked how are you ? i’m fine
i’m so sorry everyone i’m lying
in the dark room i’m dying ah ah
i chop i no chop na only god see am
rich man pikin no know wetin god do am
brother thank god for life
because some n*ggas can’t chase muller
ah i thank god for life
i can see you are livinglarge eh
but i dey try my best ah ah
i know myself oh oh
n0body see me i dey see myself

as i no dey wish person bad i go win forever
make i dey okay make i rich forever
poverty emi tibaja
emi e gbemi pada
as i no dey wish person bad i go win forever
make i dey okay make i rich forever
poverty emi tibaja
emi e gbemi pada

alhamdulillahi
i was down for a while
never thought it could be like this
i’m just tryna find my peace
i was out there in the streets
what u know about turning shifts
i was tryna get this mills
i was on the run
doing tours
missing calls
what u thought
but it worth
than it cost
rather worse
than the curse
thinking out loud in this dark room
feel like my state of mind is in shambles
don’t trust my smile i am not happy
if u hating u need some therapy

as i no dey wish person bad i go win forever
make i dey okay make i rich forever
poverty emi tibaja
emi e gbemi pada
as i no dey wish person bad i go win forever
make i dey okay make i rich forever
poverty emi tibaja
emi e gbemi pada

as i no dey wish person bad i go win forever
make i dey okay make i rich forever
poverty emi tibaja
emi e gbemi pada

as i no dey wish person bad i go win forever
make i dey okay make i rich forever
poverty emi tibaja
emi e gbemi pada

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...