lirik lagu i wan faaji – kelsy karter
bridge:
owo malo malo
owo malo o weh o
owo malo malo
owo malo o weh o
(x2)
vs1:
i no come gidi, here, to play
i done dey queue since, me i
done tey
i wan win i wan win but no
ojoro play
i dey hit e dey enter like say
na gulf play
no match ma game, abeg
no rough play
i no dey cast demons, i pray
make hustle pay
them wan carry ma matter?
make i buy tray
i dey use gps i no go astray
god abeg put food for
ma table
dish every every
palatable
ehe! carry ma case
come table
shеy you wan shake
who god done stable?
ma scandals dеy air
go get cable
fashola dey toll gate
wetin him wan settle?
as per forensic, e no
wan settle
aha! e no gree settle
hook:
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
(x2)
vs2:
money no dey lagos
poverty dey here dey cause
chaos
hardship dey l!ck plenty people
like milkose
life’s cold and hard, sheybi na
cold stone?
vision 3030, abeg, shey na
stone throw?
ma eyes done see plenty things
where ma eye brows?
naija k!ll career pass them
bokos
tryna apply for visa
them go halla who goes?
dream and career no dey close
like them girls and parked cars
dream cars na borrow pose
bridge:
owo malo malo
owo malo o weh o
owo malo malo
owo malo o weh o
(x2)
hook:
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
(x2)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu rezayne › lirik lagu no fucks – rezayne
- kumpulan lirik lagu russ › lirik lagu missin’ you crazy – russ
- kumpulan lirik lagu suzuya › lirik lagu première saint valentin – suzuya
- kumpulan lirik lagu stephen duffy › lirik lagu kiss me (1983) – stephen duffy
- kumpulan lirik lagu regicide › lirik lagu an embracing space, part 3: eclipsing lights – regicide
- kumpulan lirik lagu parazitii › lirik lagu tot ce e bun tre’ să dispară – paraziții
- kumpulan lirik lagu tammy wynette › lirik lagu sweet music man – tammy wynette
- kumpulan lirik lagu jean michel caradec › lirik lagu passer la nuit avec toi – jean-michel caradec
- kumpulan lirik lagu lona › lirik lagu straight lyk that – lona.
- kumpulan lirik lagu zwei › lirik lagu michi naru watashi – zwei