lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu higher higher – kelvin boj

Loading...

intro
oya cumbala scambala umbah ehh
its kelvin boj

chorus
na higher higher we go dey go oo
and lie lie lie lie we no go broke o
i don see many things for this world o
you no fit do am by your power na by god o
plenty plenty things don happen wey dey make me
scream and shout everyday
na higher higher we go dey go o

verse 1
first of all i’m ‘a put in work
cus man must wack and man must chop oh
its pretty simple if you work very hard ain’t no man can stop you with time
na higher higher we go dey go oo
ain’t no time for kurukere waka
cus even sars sef go want to chop and kpai for the matter
aaa hayyy
paid mi tele me jeh ka gbagbe everything wey cus fight between us
na higher higher we wan dey go oo ehh

chorus
na higher higher we go dey go oo
and lie lie lie lie we no go broke o
i don see many things for this world o
you no fit do am by your power na by god o
plenty plenty things don happen wey dey make me
scream and shout everyday
na higher higher we go dey go o ehh
na higher higher we go dey go o
verse 2
if you do you no do them go still dey talk
so i’m ‘a keep my mind on my grind non stop
my mama told me never take no man for granted and the world will be yours
na higher higher we go dey go oo
don’t be fooled by what you might think they got
cus its never what it seems from afar its not
ogbeni chairman fit dey package but dey drink garri for him house
na higher higher we wan dey go o

chorus
na higher higher we go dey go oo
and lie lie lie lie we no go broke o
i don see many things for this world o
you no fit do am by your power na by god o
plenty plenty things don happen wey dey make me
scream and shout everyday
na higher higher we go dey go o ehh
na higher higher we go dey go o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...