lirik lagu involve – kene (fka kay x)
[chorus]
if you wan enjoy
o la ti so
no come here dey dull
you must to get involved
odi don don [odi don don]
odi don don, odi don don
[verse 1]
omor wetin dey sup
wetin dey happen
dem force you comot
keep face like sey person slap you
for this party you must to catch cruise
you know sey this body e gats move
get up and dance d shaku-shaku
like sey i get money to dash you
oh lord
ngwa gbaba egwu
haenwetego nkwobi na mmanya enu
everytin sara for my table
anything you want i am able
to giiiive
no dey form as if
you no like to chill
see this life is for the living
all i’m sayin is
[chorus]
if you wan enjoy
o la ti so
no come here dey dull
you must to get involved
odi don don [odi don don]
odi don don, odi don don
[verse 2]
oya come – relax
carry small heineken pour – for gl-ss
chop small chicken oya drop – am back
squeezing ya face what’s up – wit dat
i like the way you are dressed – in black
what do you mean you don’t want – to dance
shebi you dey see your bestfriend – for back
lookin at me like she want – to knack
oya let’s discuss
tell me why you don’t wanna get – involved
tell me why you don’t wanna flex – with us
tell me wetin dey make you vex – with us
where’s – the love
live up a little
this your fine smile you should give us a little
see this palm wine you should sip just a little
we tryna chop life so you should chop it with us
come party with us
[verse 3: musty sax]
[chorus]
if you wan enjoy
o la ti so
no come here dey dull
you must to get involved
odi don don [odi don don]
odi don don, odi don don
[outro: musty sax]
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu blue saint pablo › lirik lagu ya ni bitches ni dinero – blue saint pablo
- kumpulan lirik lagu liquida › lirik lagu satélite – líquida
- kumpulan lirik lagu dan bull › lirik lagu extraction – dan bull
- kumpulan lirik lagu matt ox › lirik lagu dystopia/utopia – matt ox
- kumpulan lirik lagu nikos vertis › lirik lagu min argis – nikos vertis
- kumpulan lirik lagu deante hitchcock › lirik lagu don’t say – deante’ hitchcock
- kumpulan lirik lagu alper erozer › lirik lagu tedavi – alper erözer
- kumpulan lirik lagu auroro borealo › lirik lagu specialina – auroro borealo
- kumpulan lirik lagu rapsusklei yoss bones › lirik lagu contra corriente – rapsusklei & yoss bones
- kumpulan lirik lagu jimmy hill › lirik lagu eunoia – jimmy hill