lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fullforce – kenzylizoo

Loading...

yeah yeah yeah, is your boy kenzylizoo

yeah yeah yeah

i tell them say me i go come with full force
see i say i tell them say me i go come with full force
them say me i nor go make han
but i don come now
i don be biggie man for life
the boy wey them say nor go make ham
though the boy don turn to biggie man now
dem say me i nor go buy benz
but see me now i don but thousands of benz
dem say me i nor go make han for life
but see me now i don spend for the house oh
oh see me now, i say make you see me now
i say e done choke for their neck, e neck
for this life wey you dey
i say make you nor dey too proud of yourself
the money wey you get for yourself
na for yourself you get ham for
you nor get han for me, you nor get han for me
if i say make you put eye for book
na for yourself i say make e better for
oh oh, dem say me i nor make han for life
but if you look back where i dey come
you go see, alright i nor get much to say
cause god is on my side
i say e don choke dem for neck
i say e don choke dem for neck
the boy wey they say e nor go make ham for life
e don turn to biggie man
the boy wey dem say e nor go buy benz for life
e don buy thousands of benz
oh lord i say you do well for my life
i say if nor be god for my life
my broda tell me where i for dey
i say if nor be god for my life
my broda tell me where i go dey
all my enemies dem don choke
yeah yeah yeah
the wey dem say nor go make han yeah
don make han for life yeah
the boy dem say e nor go buy benzy
don buy thousand of benz yeah
this life dey change
this life dey change yeah
never look down on anybody, cause you know watin
go sup for your front oh
the person wey you look down on today
go fit be the person wey go help you for front
oh baba ha
everything wey i dey for this life
i dey always give god the thanks
cause if e nor be god na where you go for dey
is your boy kenzylizoo
some people nor know watin
be the meaning of kenzylizoo
but call my number my tell you

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...