lirik lagu survival – ketty cole
[intro]
oh yea
juice
[hook]
peoplethey ma bad sometimes
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
when you see me falling out
make you no blame me cuz av seen a lot
trouble here and there wey dey make me lost
remain to take away off my dreadlock
abeg no disturb me now
only god i pray make e free me now
i love you that you care understand me now
me i know my myself i’m the stronger one
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
enemy dey waste talk
everyday me dey try make i keep up
i don work don wait make i catch up
i don fall no mean say me i no go stand up
(i stand up again)
make you no go doubt am
i don’t pray i don fast on my data
all see turned me into a monster
very soon me i gon be the greater
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil 1mpression › lirik lagu virus – lil 1mpression
- kumpulan lirik lagu akin yai › lirik lagu lay – akin yai
- kumpulan lirik lagu ozzythemusician › lirik lagu boşu boşuna – ozzythemusician
- kumpulan lirik lagu dounia › lirik lagu soulmate – dounia
- kumpulan lirik lagu bartees strange › lirik lagu about today – bartees strange
- kumpulan lirik lagu hunndofromda4 › lirik lagu don’t @ me – hunndofromda4
- kumpulan lirik lagu adielmusic › lirik lagu dosis – adielmusic
- kumpulan lirik lagu sami sumner › lirik lagu there you go – sami sumner
- kumpulan lirik lagu blkout › lirik lagu no escape – blkout
- kumpulan lirik lagu stonefox › lirik lagu white caps – stonefox