lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu false feelings – kfreak

Loading...

na lie
na lie
na lie
lie lie lie
na lie

baby girl see i no go lie
everything them talk is a lie
them just wan try get you away from me
even for the times wey we fight o
24/7 girl you dey my mind
can’t get enough of you
oh my girl walai
you be my life o
how many times we go break up
how many times you go lock up
how many times you go dey with me
how many times i go stay with you

so if i tell you say i get this
na lie
and if i tell you say i fit to
na lie
and if i tell you say i go die for you
na lie
lie lie lie lie
and if i tell you say i holy
na lie
skele, no go let them deceive you
na lie
and if i tell you say i go die for you
na lie
lie lie lie lie

so cooperate, understand
understand me understand me
cooperate, understand
understand me understand me
cooperate, understand
understand me understand me
cooperate, understand
understand me understand me
understand, multinationalflavour
wohwoh, yeah

i get trust issues and you know too
better days things i dey wish you
i no want this g’s make dem steal you
many many qualities wey dey for your cradle
i know you like my flow
why you kon dey form like you don’t do
na you be the one i dey call my own
vibe with my mood ohhhh
i hope you know you know ohh

but if them tell you say i’m cheating
hmm baby you can never catch me slip in
hm hmm don’t ever mindy becky
gat you only for me, i gat you only for life yeyeyeah

so cooperate, understand
understand me understand me
cooperate, understand
understand me understand me
cooperate, understand
understand me understand me
cooperate, understand
understand me understand me
you know say everyday i’m wanting you
cause for my mind then i’m into you, into you
and me i no want something knew
i don pull off all my signs
i pulled off all my signs

oh lord oh lord have you seen
before you don talk o, me i don dey think
say me i no dey lie, i keep it very simple
cause i no know wetin dey your mind

i want you to cooperate
cooperate o
or maybe we fit to go costain
costain o
all of your friends don dey complain
complain o
but dem go wan lie, so make you hold tight, me i don tell you

so if i tell you say i get this
na lie
and if i tell you say i fit to
na lie
and if i tell you say i go die for you
na lie
lie lie lie lie
and if i tell you say i holy
na lie
skele, no go let them deceive you
na lie
and if i tell you say i go die for you
na lie
lie lie lie lie

how many times we go break up
na lie
how many times you go lock up
na lie
how many times you go dey with me
na lie
how many times i go stay with you

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...