lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no time – khaid

Loading...

omalicha tell me if na lambo e dey come right to your place
girl you know say you dey mesmerize me anything wey i see your face
ice out your wrist i no really wan care wetin bad belle then go say
girl you say i dey ginger my soul, for your case i go cause gobe

but she say oh no
that thing wey you dey do me so
e dey ginger body and soul
e dey ginger body and soul
awn awn
and i say oh no
even if you wan leave me go
make you try to deylet me know
i go distance myself on code

because time no dey (eh eh eh)
time no dey (eh eh eh eh)
call me back before me i go craze (eh eh eh)
time no dey (eh eh eh)
time no dey (eh eh eh eh)
if you leave me my girl i go craze (eh eh eh)

girl you know me i under
any n**** try dey go 6 ft under
follow who know road e don cut my sandals
girl na your back wey cause quanter
oh
girl me i reason you
girl me i reason you
i no fit dey decieve you
i no fit confuse
i go give you love x2
gimme chance make i finish you

but she say oh no
that thing wey you dey do me so
e dey ginger body and soul
e dey ginger body and soul
and i say oh no
even if you wan leave me go
make you try to dey let me know
i go distance myself on code

because time no dey (eh eh eh)
time no dey (eh eh eh eh)
call me back before me i go craze (eh eh eh)
time no dey (eh eh eh)
time no dey (eh eh eh eh)
if you leave me my girl i go craze (eh eh eh eh)
eh eh eh, eh eh eh eh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...