lirik lagu top boy remix – khaleedthefirst
top boy remix lyrics
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
me and money for life
you no fit put asunder
fit put asundеr (eh)
number one top boy
that’s a remindеr
that’s a reminder (eh)
i gat my dark shades on
i no send any bagger
bagger (uhm your father)
uhm*uhm*uhm, (your father)
eh eh eh (your father)
king of them khlans
i no send, anybody
i no dey worry
as long it’s, not for me
(awon temi wanbi)
(awon temi wanbi)
dey wan know how i dey, (i dey)
dey wan know wetin you dey pay,(dey pay)
una never hear the case, (no)
una never reach the base, (base oh oh)
they go like replicate
wetin i dey run for my yango (odumodublvck)
i dey feed am with my sample
original pattern
i dey go hard on my hustle
anybody wey go ?
they go like replicate
wetin i dey talk for my yango
they no fit to comprehend
i spoke it in my parable
permit me to dabble
in my capping i am capable
yea incredible!!!
pikin we dey f*ck up e do chop knock
anything i talk them say na top notch
alubarika i get e full cup
f*ck up no dey last
i need to get up on my feet
(and) fill up every cup i want to sip from
sapa no dey bother me a big boss
1990 * something came in this war
since when i was one i was
i was testing from the top top
i dey put am in a drop top
so she fit raise her hand and praise god
blow ?
cocaine in my tub i’m not sure ?
ah odumodublvck
n0body can test me, in the game we flexing
counting down my blessings
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
shey you wan they, check me now
n0body can test me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ninjacow › lirik lagu jekai, my cutie pie – ninjacow
- kumpulan lirik lagu viceset › lirik lagu proshchaj / do vstrechi (outro) – viceset
- kumpulan lirik lagu banda ms de sergio lizarraga › lirik lagu el trabajo es la suerte – banda ms de sergio lizárraga
- kumpulan lirik lagu boom crash opera › lirik lagu sleeping time – boom crash opera
- kumpulan lirik lagu super a ozuna › lirik lagu humo y alcohol – super a & ozuna
- kumpulan lirik lagu stevie dinner › lirik lagu cutting it close – stevie dinner
- kumpulan lirik lagu skamgod › lirik lagu dope money – skamgod
- kumpulan lirik lagu gaston y su grupo santa fe › lirik lagu tu juego me va a matar – gastón y su grupo santa fe
- kumpulan lirik lagu joesef › lirik lagu everything belongs to you – joesef
- kumpulan lirik lagu thomas thomas8635 › lirik lagu tall grass – thomas (thomas8635)