lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu living – kida wonder

Loading...

hey (coughs)
wonder
talking sh*t about life

omo

this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh

i know the rules of life have been through heaven and h*ll
so you should listen when i speak have always got a moral too tell
sinner dey judge another sinner because he sin another sin
criminals judging criminals because he steal another thing
life of a man no easy bobrisky had to leave
from one problem to another my guy it’s hard to live
no let another man success make you think say you no dey try
the street no be competition see my brother you dey try
good things don’t come easy he dey slow like codeine
work hard and get patience bro the success is loading
life isn’t fuvking easy na just grace wey take dey live am
tommorow gonna be better so my guy work and believe am
them no go ever help you if dem no go benefit
chairmanship na me dey hustle but na you dey benefit
rap na my only weed oh am a lyrical smoker
always laughing while rapping am a lyrical joker
the lyrics are my story i bring music from the soul
whatever you reap guy know say na weytin you sow
government stealing from the people he don turn to normal thing
the police is your friend he don turn to another thing

this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh

lost a lot of brothers in the streets i really want too see again
tryna get over it but i still dey feel the pain
funny how dem claim family when you don start to make am
don’t blame me for the hard drugs he get why i dey take am
find a way to survive guy no brother for the jungle
na vasa you wan take live life oboy you need to hustle
n0body dey for you it’s high time you realize
once again n0body gat you so guy you for dey wise
enemies everywhere bro mind who you call your friend
make that move you want to make oh he fit go make you trend
brother dey k!ll brother the street no longer safe
too much trust don lead many into an early grave
am on the road to success and i no go match break
i don’t believe in love oh my n*gga that’s fake
the only true love that you get is from mama and jehovah
hard times must surely go cos no condition lasts forever

this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh
this is the life that we live in oh
some dead but them dey among the living oh

and i know before i die they must surely celebrate me
kida wonder go blow oluwa go elevate me
n0body go believe you if you no believe yourself
you can’t stand my success? if you no fit k!ll yourself
my n*gga friends are too fake like photoshopping
you can never please a man you like take them for shopping
jump any sea climb any tree until i make am
being real to the game swears well i no need to fake am

life is hard bruh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...