lirik lagu no negge vibes – kiddhillz
*intro*
omamalélébu
*verse 1*
from the trenches
no relenting
i put myself in the game
no more benching
i put the blood and the sweat
me no fi to relent
cause i know say i want the best things
enemies dey and they plenty
but i keep my focus now on the main thing
as i stand on my ground
me dey pray everytime
let the blessings come and find me
thunder now fire the enemiеs wey talk say me no fit make it
i dеy put in the grind every night and day
cause me want to make it real
e no matter all the kind vibes wey dey bring
cause no negge vibes na my way
i dey stay my lane
i dey tell dem say
*chorus*
ko sha ma ro ra
i been fighting like conan
no sleeping until i own am
this hustle go pay
and if e try to fail
i go start am again
cause i no mind
i keep aiming for the higher, higher
me no send , so i fire
emi gbona, so i do my things and i no mind them
*verse 2*
talk about the jealousy
see dem all hating but they can’t stop me
two times the power
and i keep on doubling
push with the grace
flowing anointing
and i’m feeling so fly
i’m not stopping
what is popping
i’m topping
if they like
make dem come
make dem see
make dem talk on my matter
but i’m not stopping na
*pre*chorus*
thunder now fire the enemies wey talk say me no fit make it
i dey put in the grind every night and day
cause me want to make it real
e no matter all the kind vibes wey dey bring
cause no negge vibes na my way
i dey stay my lane
i dey tell dem say
*chorus*
ko sha ma ro ra
i been fighting like conan
no sleeping until i own am
this hustle go pay
and if e try to fail
i go start am again
cause i no mind
i keep aiming for the higher, higher
me no send , so i fire
emi gbona, so i do my things and i no mind them
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the zenith passage › lirik lagu synaptic depravation – the zenith passage
- kumpulan lirik lagu benny the butcher › lirik lagu circles – benny the butcher
- kumpulan lirik lagu posy › lirik lagu fill my cup – posy
- kumpulan lirik lagu wintercastle › lirik lagu #2famousbop – wintercastle
- kumpulan lirik lagu tung duong › lirik lagu let’s shine (hãy tỏa sáng) – tùng dương
- kumpulan lirik lagu bergen › lirik lagu kördüğüm – bergen
- kumpulan lirik lagu marc seberg › lirik lagu l’éclaircie – marc seberg
- kumpulan lirik lagu joey energy › lirik lagu window pain – joey energy
- kumpulan lirik lagu draw my soul › lirik lagu apples – draw my soul
- kumpulan lirik lagu blade brown k trap › lirik lagu reseller – blade brown & k-trap