lirik lagu sharon’s interlude – killertunes
sweet melanin (yeah)
my adrenalin (bebe)
my oxygen (wah)
vitamin c (wo*wo)
come give me kiss (yeah)
come be my queen (haa)
come bare my child (yeah)
scratch me like cloroquin
for my life you know
i value you pass silver and gold
am on my knees , please don’t mind this hoes
them dey hate , course our love nah goals
i say our love nah goals yeah
you go be the mother of my children (hey)
i pray to god , this love survive*survive (hey)
everyday , something new you dеy add for my life
my life (hey)
baby mi you don try (hеy)
sweet melanin (yeah*yea)
my medicine (my bebe)
come be my queen (yeah*yea)
my baby clean (my bebe)
you my everything (yeah*yea)
my oxygen (my bebe)
my tangerine (wo*wo)
my indomie
where you dey go ?
baby make we dey go
and if i blow , omoge you don blow (yeah*yea)
come be my queen (waa!)
am on my knees (yeah)
sweet melanin (baby)
you my medicine
give you the keys to my ride
7am , when i wake up every morning
baby na you i want to dey see by my side
take you to my mom and my dad and all my friends
say i don see the girl i want to marry
i go buy you a jet and a boat , no go cum for your throat , i go buy you bugatti (yeah)
every quarter , we go on safari girl yeah
you go be the mother of my children (hey)
i pray to god , this love survive*survive (hey)
everyday , something new you dey add for my life
my life (hey)
baby mi you don try (hey)
sweet melanin (yeah*yea)
my medicine (my bebe)
come be my queen (yeah*yea)
my baby clean (my bebe)
you my everything (yeah*yea)
my oxygen (my bebe)
my tangerine (wo*wo)
my indomie
where you dey go ?
baby make we dey go
and if you blow , omoge i don blow (yeah*yea)
come be my queen (waa!)
am on my knees (yeah)
sweet melanin (baby)
you my medicine
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu 93 steelo › lirik lagu caution – 93.steelo
- kumpulan lirik lagu fandango › lirik lagu i would never leave – fandango
- kumpulan lirik lagu audrey mika › lirik lagu excuses – audrey mika
- kumpulan lirik lagu anxhelina › lirik lagu precious – anxhelina
- kumpulan lirik lagu grazy grace › lirik lagu last call – grazy grace
- kumpulan lirik lagu holly jade › lirik lagu lessons – holly jade
- kumpulan lirik lagu n hardem tk edac selectah › lirik lagu oro y plata – n. hardem, t&k & edac selectah
- kumpulan lirik lagu shadow puncher › lirik lagu one end of the heavens – shadow puncher
- kumpulan lirik lagu tilfall › lirik lagu thirst (remix) – tilfall
- kumpulan lirik lagu c shreve the professor › lirik lagu go for mine – c.shreve the professor