lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu do good – king cody

Loading...

my forth little children will one day live in a nations where they will not be judge by the colour of their skin but the content of their character i have a dream
no discrimination by the colour
i have a dream
africa bad man cody dey dey dey
mode mode yeh yea yea no
africa bad man dey jekonrigbo sontigbori
wontigbo wontigbo wontigbo eh
water no get enemy stop hating

hun hun huuun
when mi born to the world
no racism black dem love white o
when mi grow when mi tall when mi start to dey yarn whеn my start to dey open mouth
no be only unitеd kingdom dem unite
everywhere mi world back then dem unite
but when mi train our kid ,we train dem to hate we train dem to discriminate
mi telli ya do good o,do good do good do good good is good mi broda
mi telli ya do good o mi telli ya do good do good to dem strangers
mi pa mi ma do good o,mi pa mi ma do good do good do good o mi pa mi ma do good o
so your son your daughter go see good anywhere wey dem dey waka

hun hun hun
people wey die yesterday
dem plan say dem go see today
make i yarn u waiting dey pon mi mind every night and day
why this people dem dey make us feel
like say we must not smile
if sh*t happen for africa dem go j*pa millions miles
dem go carry all dem pikin ona sp*ceship dem go smile
when millions of people dey here it don tey wey dem smile
hmmmm
me go america jamaica italia mi see,as dem leader love dem fellow everyday dem dey smile
when mandela do good o,when mandela do good oo
dem talk about him
when fela kuti do good o,when fela kuti do good o dem talk about him
when nkruma do good o,when nkruma talk good o dem talk about him
when steve biko do good o,when steve biko do good o haaaaaaaaaaa
hmmmmm
mi telli ya no be now before before dem don suffer fela kuti and mandela jekisa niya
fela kuti jafetowa sibe otun losewon mandela jafominira osi tun losewon
nkruma sekisa nipa oro ilure
dem white people bring their yawa and change all our glory
if you doubt this make you listen cause this na true life story
abegi make you tell another person person person

when mi born to the world
no racism black dem love white o
when mi grow when mi tall when mi start to dey yarn when my start to dey open mouth
no be only united kingdom dem unite
everywhere mi world back then dem unite
but when mi train our kid ,we train dem to hate we train dem to discriminate

hunmmmmm
mi telli ya do good o,do good do good do good good is good mi broda
mi telli ya do good o mi telli ya do good do good to dem strangers
mi pa mi ma do good o,mi pa mi ma do good do good do good o
mi pa mi ma do good o
so your son your daughter go see good anywhere wey dem dey waka
fela kuti jiya pupo nitori mi nitori re
everyday noh na fela kuti ton ju sewon
koyewongan koyewongan koyewongan
haahaaaaaaaaa

omo mi o
make i telli ya something o
make i telli ya something o
wey mi granmi yarn mi
make i telli ya something o
make i telli ya something o
abeg make you telli your son
if you fit do something o
if you fit do something o
abeg make you do am
person wey you buy sweta
you fit broke in buy you shelter
make you no wait later o
sebi wonsope sope gbagbe wonsope sope wonsope eh
sebi wonsopotitan na then wey i tun wole
motun wole dey,seboluwa loseyi o
still dem say na crime na jaz eh eh eh eh
make you no dey do any discrimination by dem colour or dem language sey you hear me dakun gbomi o,gbomi o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...