lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu korede – king jo

Loading...

(music monsta)
(yee eeh)
(skurimakanaki)
it’s only one jo baby, there’s only one jo baby
(king of faji the young alhaji)

(jo)
me i dey live my life o
i dey hustle hustle
i dey pray for blessing
baba show me mercy

dem say me i nor be person
baba god i don learn my lesson
oluwa you messiah
water wan turn to fire. (??)

ki sha ti korede o (x4)

(kaydee)
sheboluwa lo ni glory
ain’t n0body no my story
i been dey hustle from sunset to sunrise
dem no send we alright
but surely, dem wan tap anointing (hmm)
koma ma sha fara we mi
koma lode gba kun te fe mi
koma ma fa kpa la we mi

(jo)
i dey live my life o
i dey hustle hustle
i dey pray for blessing
baba show me mercy

dem say me i nor be person
baba god i don learn my lesson
oluwa you messiah
water wan turn to fire. (??)

ki sha ti korede o (x4)

(jo)
say na wetin man cook e go chop
say na wetin man
say na wetin man cook e go chop (eh ehh ehhn)
say na man cook e go chop
if another man want, he go hustle
one time the money come, we go bubble
my blessings come in double, double double

korede o
kowode (it’s’s only one jo)
kolade (na ni emi noni)
kayodeee

(skurimakanaki)

sha ti korede o
ki sha ti korede o (x3)
ehhh ehhhh

it’s only one jo baby
(music monsta)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...