lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wanna own thing – king karmal

Loading...

wanna own thing lyrics
i no get time for person wey go do me yawa
only get time for person wey go show me dollar
everyday we hustling popping man i dey my corner (corner corner corner)
i no hear what you saying omo see den koraa
we dey do wanna own thing oh ah
everyday we catching cruise ah
money we be counting oh ah
shawties dem dey coming close
we dey do wanna own thing oh ah
everyday we catching cruise ah
money we be counting oh ah
shawties dem dey coming close
we dey do wanna own thing oh ah
yeah
one man in the corner independent (pendent)
do your own thing is an anthem ( yeah)
don’t fear moving slow you never too late
pains in my lines so my fans can relate
i can’t wait for that day imma prolly jubilate (woah)
flex on the foes real n*ggas dont hate
pray to jeho (over)
may not be holy but we surely gone be ghost (holy ghost)
rule number one never hold too tight (never tight)
rule number two everybody gone die (yeah)
do your own thing lemme do my own thing
i be jubilating but they always hating
tryna come close but my heart so cold (street cold)
been through a lot but i won’t ever fold (never fold)time so fly
always on the go with the flow blow(always on the go with the flow )
we dey do wanna own thing oh ah
everyday we catching cruise ah
money we be counting oh ah
shawties dem dey coming close
we dey do wanna own thing oh ah
everyday we catching cruise ah
money we be counting oh ah
shawties dem dey coming close
we dey do wanna own thing oh ah
everyday we catching cruise ah
money we be counting oh ah
shawties dem dey coming close
we dey do wanna own thing oh ah
everyday we catching cruise ah
money we be counting oh ah
shawties dem dey coming close
we dey do wanna own thing oh mmm
je*je*je*je*je*je
make you no go hi me oh je*je
man i’m busy on my dw33t3
i no get time to say h*llo
je*je*je*je*je*je
make you no go hi me oh je*je
man i’m busy on my dw33t3
i no get time to say h*llo
hey yo! we gon take back to the old school dropping hit after hit
only with the hardest b class of all time

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...