lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu work ‘n’ grind – king perryy

Loading...

steady on my cheddar chaser
say me ah no dey fake am
me ah fi hustle man ah see you later

how man wan dey fit to cater
for your mama when you no get paper
devotion yeah is the only way from here

work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
so mi say
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o

man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up

me ah no fit shout e oh
i want make my money shout for me o
my mummy proud of me o
i want make my daddy proud of me oh
call everybody to come jolly o
you know say money p-ss money o
it’s a lituation
ah litty situation
so mi say

work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o

man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up

so many things wey money afi do for us
i bin grinding all my life all my life ye ye yeah yeah
so many things wey money afi do for all
na so mi tell them
how man no go

work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o

work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o

man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...