lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tokyo – king promise feat. wizkid

Loading...

oh na na na
oh na na na yeah (k!llabeat)
it’s king king promise yeah yeah yeah

girl say i take you to tokyo
girl i go take you to china
girl i go take you to london
i go tell them say you are the one gan ni
girl i go take you to lagos o
girl i go take you to ghana o
girl i go take you to tema o
i go tell them say nah you you be the one gan ni

ɔdɔ yewu i dey love you (all nice oh nice)
when i manya with you say (all night o all night)
ɔdɔ yewu i dey love you (all nice oh nice)
when i manya with you say (all night o all night)

sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice)

sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice)

see i say my baby fiona
i no go play you like maradona
i go give you joy make i hold yuh
baby i go give you joy make i hold

ei i say my baby fiona
i no go play you like maradona
i go give you joy make i hold yuh
baby i go give you joy make all night girl

girl say i take you to tokyo
girl i go take you to china
girl i go take you to london
i go tell them say you are the one gan ni
girl i go take you to lagos o
girl i go take you to ghana o
girl i go take you to tema o
i go tell them say nah you you be the one gan ni

ɔdɔ yewu i dey love you (all nice oh nice)
when i manya with you say (all night o all night)
ɔdɔ yewu i dey love you (all nice oh nice)
when i manya with you say (all night o all night)

she give me wine give me wine
give me back and forth make i feel that thing o
ɔyɛ fine, me se ɔyɛ fine
she dey blow my mind make i craze oh yeah
ɔsɛ meyɛ bad boy, (bad boy, bad boy)
chilling with the star boy
so many girls
girls on my line buh n0body do me like this

baby girl i manya for you o (baby girl i manya for you o)
girl i lova for you o (baby girl ebi you i dey want o)
when you dey here say na you i dey want ah (ah you dey make i dey mad o)
girl i dey love you o o yh yh

girl say i take you to tokyo
girl i go take you to china
girl i go take you to london
i go tell them say you are the one gan ni
girl i go take you to lagos o
girl i go take you to ghana o
girl i go take you to tema o
i go tell them say nah you you be the one gan ni

ɔdɔ yewu i dey love you (all nice oh nice)
when i manya with you say (all night o all night)
ɔdɔ yewu i dey love you (all nice oh nice)
when i manya with you say (all night o all night)

k!llbeatz let’s go

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...