lirik lagu if not for god – king whalay
[chorus] bizzonthetrack
say if no be god o, where i go dey
if no be god, where i go dey
we go sh’aye today
say if no be god o, where i go dey
lale friday, we go turn up today
i’m wavy, calling the shots mo de n we’we
its crazy, shawty lean on me mo de n we’we
i’m faded, if no be god i’ll be wasted
feeling the vibe like i’m craving
[verse 1] ov omoalade
if e no be god i’ll be wasted
started from the bottom now we dey here
we party all the time, every weekend
send n0body, n0body we go win them
n0body been dey send us for the street
when we never make the dough, when we never make the cheese
when the fake friends all around, all they do is snitch
when the fine girls turn you down, never give you kiss o yeah
we dey celebrate all the time, we be jagaban now
we no send those wey wan dey fight we dey run the town now
[verse 2] mr. toye
if no be god (x2)
who am i to survive this polopolo
if no be god (x2)
who am i to be on this track
everyday everyday i dey hustle for the street
everyday everyday i dey hustle for the zanga
anytime i spit for the beat na banger
baba god cover me no wahala
ma lo j’oju mi nigboro ti mo ti wa
awon t’emi nigboro dem go f-ck you up like that
[chorus] bizzonthetrack
say if no be god o, where i go dey
if no be god, where i go dey
we go sh’aye today
say if no be god o, where i go dey
lale friday, we go turn up today
i’m wavy, calling the shots mo de n we’we
its crazy, shawty lean on me mo de n we’we
i’m faded, if no be god i’ll be wasted
feeling the vibe like i’m craving
[verse 3] otega
say say say say
na the acknowledgement i give you god
see i fit to write am paste am for noticeboard
anytime i feel down o
anytime the world try to put me down
na you dey turn up the flow
na you dey switch up the flow
oooh ooo oooh ooo oooh ooo ah! if no be god
oooh ooo oooh ooo oooh ooo ah! where i for dey o
[verse 4] papar
bi ki ba s’olorun
oluwa aiye ti mo file fun pe ko ba mi s’aiye
dey go don break me throway me
dey go don forget me tey tey
but you know i was born on a friday
balling balling it’s a club day
so you know i was meant for hip hop hurray
to ri e ni mo se n ke dede
[chorus]
say if no be god o, where i go dey
if no be god, where i go dey
we go sh’aye today
say if no be god o, where i go dey
lale friday, we go turn up today
i’m wavy, calling the shots mo de n we’we
its crazy, shawty lean on me mo de n we’we
i’m faded, if no be god i’ll be wasted
feeling the vibe like i’m craving
this sh-t is more than a name it’s a legacy
the reason that i’m more than a king
so if you take your time to understand the words
you’ll be aware that what you are staring at is more than a page
i’m king whalay
if not for god, i definitely won’t get to this page
shout out to my brothers that got my back on this one
i love you all
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu wisin yandel › lirik lagu soy de la calle – wisin & yandel
- kumpulan lirik lagu payroll giovanni › lirik lagu 10 stack commandments – payroll giovanni
- kumpulan lirik lagu chobeezy han › lirik lagu freak mode – chobeezy & han
- kumpulan lirik lagu mc nas d dj freaky fred › lirik lagu gold diggin’ – mc nas-d & dj freaky fred
- kumpulan lirik lagu the las › lirik lagu hors de contrôle – the la’s
- kumpulan lirik lagu dj kay slay › lirik lagu harlem – dj kay slay
- kumpulan lirik lagu schoolboy q › lirik lagu popular demand – schoolboy q
- kumpulan lirik lagu paulinho da viola › lirik lagu consumir é viver – paulinho da viola
- kumpulan lirik lagu tamba trio › lirik lagu influência do jazz – tamba trio
- kumpulan lirik lagu the ordinary boys › lirik lagu ballad of an unrequieted self-love affair – the ordinary boys