lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wine slow – kitokosound

Loading...

[intro]
h*llo kitoko sound
it’s the r double e f a
arándano, on the beats
haha, d.i.n beats

[verse 1]
i wanna love you today
i wanna love you tomorrow
i wanna love you forever
put that body on a replay
baby lemme love you like a deejay
baby make i sample ur ekwe
like say na dj donovan dey play
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a

[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass semе border
e be like ricе and stew wey dem add small beans
gyal wine for d don dada
i dey on for your body contact
i dey off when you touch me like dat
e be like rice and stew wey dem add small beans
gyal wine for the don dada

[verse 2]
your body na jollof
when i wantu chop
girlie gimme love, put jara on top
i’m never satisfied i never get enough
and na so my own dey be anytime i fall in love eee
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow, aaaaa

[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow

[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass seme border

[outro]

written by “david ayibakoipreye consul”

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...