lirik lagu ada – kizz daniel
ada ada akama, ada adama yeh
make i no go far, make you no go far
oh bae oh bae oh baby oh bae oh baby yeh
i want to know your mama
i love you my sweetheart
if you see ada, tell am say nah me be original husband material
person we go give ham better life
if you see ada, tell am no be attitude
person we go collect money on top your matter don land
eh oh kuku eh oh e be like coke and ice
iyawo i don ready te te eee
eh oh ani e be like bonnie and clyde
say i don ready te te eee
gban gban gban gban gban gban gbe eee
i don ready te te tee
nba nba nban sir nma nma nmami eh
i don find person to mary jus capi
authe authe authen te eee
authe authentic
say e believe in me
stay my woman billy billy
if you see ada, tell am say nah me be original husband material
person we go give ham better life
if you see ada, tell am no be attitude
person we go collect money on top your matter don land
eh oh e be like coke and ice
i don ready tete tee
eh oh ani e be like bonnie and clyde
say i don ready te te eee
gban gban gban gban gban gban gbe eee
i don ready te te tee
gban gban gban gban gban gban gbe eee
i don ready te te tee
gban gban gban gban gban gban gbe eee
i don ready te te tee
gban gban gban gban gban gban gbe eee
i don ready te te tee
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu гуф guf › lirik lagu маугли ii (mowgli 2) – гуф (guf)
- kumpulan lirik lagu dini › lirik lagu elegushi – dini
- kumpulan lirik lagu flxxds › lirik lagu the devil inside – flxxds
- kumpulan lirik lagu amir tataloo › lirik lagu ghilivili – amir tataloo
- kumpulan lirik lagu daquanboi › lirik lagu l.t.h.p.t.s.t. – daquanboi
- kumpulan lirik lagu national lampoon › lirik lagu turtle woman – national lampoon
- kumpulan lirik lagu destiny › lirik lagu mermaid girl – destiny
- kumpulan lirik lagu driveways › lirik lagu damage control – driveways
- kumpulan lirik lagu exit empire › lirik lagu nobody else – exit empire
- kumpulan lirik lagu days n daze › lirik lagu shit luck – days n’ daze