lirik lagu eh god (barnabas) – kizz daniel
[verse 1]
dear father in heaven
’bout time to take over
e don tey wey i trouble you
back down o lucifer
i no dey follow pastor dey beef imam
father na father
say me i don busy my call
i won focus on you, on god
[pre*chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post*chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[verse 2]
dear father in heaven
sometimes i catch your blessings
e dey tey to show for face
e be like hiv
church for club
gucci for cloth
land for ‘port
make dem no mind me yanga
[pre*chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post*chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[outro]
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu khary › lirik lagu stunt devil – khary
- kumpulan lirik lagu tembipowers › lirik lagu amen – tembipowers
- kumpulan lirik lagu kamikaz › lirik lagu b’niya – kamikaz
- kumpulan lirik lagu cochello rello › lirik lagu neva been a bitch – cochello rello
- kumpulan lirik lagu fawning › lirik lagu hair down – fawning
- kumpulan lirik lagu erbe officinali › lirik lagu isola – erbe officinali
- kumpulan lirik lagu black fooss › lirik lagu d’r mürer – bläck fööss
- kumpulan lirik lagu separ › lirik lagu pinokio – separ
- kumpulan lirik lagu xatashi › lirik lagu demise – xatashi
- kumpulan lirik lagu nonemusic › lirik lagu sansmots – nonemusic