
find a bae - kizz daniel lyrics
[intro]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
[verse 1]
i’m almost 30, mumsy dey worry person
say when i go bring home shawty
shortie way sabi cookin’, yeah, yeah, yeah
i don’t know mumsy
o madun, o madun ki ma ri
i like anythin’ wey get bakasi
moni popcy mofi jo, kos’omo ele
[pre*chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
yes (find a bae)
go shawty
mumcy ni k’olo find a bae oh
tobi, don’t rush (find a bae)
oh yeah, one, two, three, four
[verse 2]
daniel, you too like woman short
the person wey do me, do me bad oh
’till i travel to baghdad
kin lo w’omo ele bi sharukh khan
if i marry, i marry
and if i marry i tire, i go jaah oh
mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh
[pre*chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like
[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
Random Song Lyrics :
- cómo quieres que te quiera - operación triunfo 2018 lyrics
- nasty girl - nouvèl lyrics
- es ist wieder sommer - bernhard brink lyrics
- more - the greeting committee lyrics
- warrior i am - under siege lyrics
- the big compromise - the string cheese incident lyrics
- i'm not easy (만만하니) - u-kiss lyrics
- moonlit - rival coast lyrics
- good enough - jordan ty lyrics
- love is in the air (fran mix) - john paul young lyrics