lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu find a bae – kizz daniel

Loading...

[intro]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh

[verse 1]
i’m almost 30, mumsy dey worry person
say when i go bring home shawty
shortie way sabi cookin’, yeah, yeah, yeah
i don’t know mumsy
o madun, o madun ki ma ri
i like anythin’ wey get bakasi
moni popcy mofi jo, kos’omo ele

[pre*chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like

[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
yes (find a bae)
go shawty
mumcy ni k’olo find a bae oh
tobi, don’t rush (find a bae)
oh yeah, one, two, three, four
[verse 2]
daniel, you too like woman short
the person wey do me, do me bad oh
’till i travel to baghdad
kin lo w’omo ele bi sharukh khan
if i marry, i marry
and if i marry i tire, i go jaah oh
mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh

[pre*chorus]
eh eh eh, eh eh eh
since i don dey find, i never see wey i like
eh eh eh, eh eh eh
ever since i don dey find, i never see wey i like

[chorus]
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh
find a bae, you have to find a bae
find a bae, say you have to find a bae oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...