lirik lagu hook – kizz daniel
[intro]
mad oh
yo
[chorus]
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e (hook)
(hook e, hook)
[verse 1]
oya now
when we start to dey go
money no go finish on hin own
all the guys dem dey call you dey bone
come, don’t dull, okay
two people collect money
one person spend the money
that one dey ask for money
where the money dey
[chorus]
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e, hook
(hook e, hook)
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e, hook
(hook e, hook)
[verse 2]
anytime i see pesin i like
manager go run the package
pass the package to backstage
move the package, full kit
i no dey like ngozi
ngozi go stay for a month
a day is enough for the wise
if e wise, e go come back again
[chorus]
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e, hook
(hook e, hook)
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e, hook
(hook e, hook)
[verse 3]
awon bi 37 lo wani gate
she’lo gbe gbedu, won ni vado ti de
vado bi three, abi vado bi eight
vado sha, abi vado bill gate
okay, come for the dough and i come for the mula
iyalaya, baba werey ni corona
okay, search for the gbedu
download the gbedu
pay for the gbedu
[chorus]
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e, hook
(hook e, hook)
moti hook e, hook
(hook e, hook)
ani moti hook e, hook
(hook e, hook)
[outro]
oh well, as the real boy
you know, i say make i bless my fans, you know
pill song
i love you guys
thank you for your support
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu stealing sheep › lirik lagu breathe – stealing sheep
- kumpulan lirik lagu jpelirrojo › lirik lagu el amor no duele – jpelirrojo
- kumpulan lirik lagu erica bostick › lirik lagu i don’t even know – erica bostick
- kumpulan lirik lagu priestess › lirik lagu maria – priestess
- kumpulan lirik lagu leesta › lirik lagu replace me – leesta
- kumpulan lirik lagu ruelle › lirik lagu the world we made – ruelle
- kumpulan lirik lagu lil kpri 69 44 › lirik lagu interlude – lil kpri 69.44
- kumpulan lirik lagu cantbuydeem › lirik lagu character – cantbuydeem
- kumpulan lirik lagu kazuya › lirik lagu karte von lebara – kazuya
- kumpulan lirik lagu e l u c i d › lirik lagu blame the devil – e l u c i d