lirik lagu jaho – kizz daniel
[intro]
vado
dj coublon
krrii
jaho jaho
jaho jaho
[verse 1]
you dey do as them dey do
oga do wetin you know
you better know who you are
you better know who you are
as you come this life alone
na so you go leave this life alone o
you better know who you are
you better know who you are
[pre-chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro mi lowo
oro mi lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
[verse 2]
if you talk, you must to do
and when you lie, you know the truth
you better know who you are
you better know who you are
when dem say you don dey hold o
brother keep am on a low
no let anybody know
na money go give fake sweetheart
[pre chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro e lowo
oroe lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus/outro]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu a1 illa x lil pino › lirik lagu motion plug – a1 illa x lil pino
- kumpulan lirik lagu kurorat fiks › lirik lagu shqiperia latine – kurorat fiks
- kumpulan lirik lagu adrian setiawan › lirik lagu semesta – adrian setiawan
- kumpulan lirik lagu vigasxo › lirik lagu presente – vigasxo
- kumpulan lirik lagu sebago › lirik lagu care for – sébago
- kumpulan lirik lagu tom x stereossauro x bambino › lirik lagu cloud – tom x stereossauro x bambino
- kumpulan lirik lagu dog panther › lirik lagu hollywood – dog & panther
- kumpulan lirik lagu jsx › lirik lagu yako – jsx
- kumpulan lirik lagu bjorn afzelius › lirik lagu hundra mil från marianne – björn afzelius
- kumpulan lirik lagu giselle cafe › lirik lagu jeito sacana – giselle café