lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu napo – kizz daniel

Loading...

[verse 1: sugarboy]
plenty gurls dem pretty pretty o
give dem 100, give dem fisee, ehhn
shey u dey see
small church don turn ministry o yha! yha!
napo napo napo napo oo
i want to be like skiboro omagboh oo
ehn dem don dey fear
swagger man worry dem everywhere yha! yha!

[pre*chorus: sugarboy]
call me on the phone ask me how e dey go
i tell them 3 milli oh 3 mili aden aden
at the year i bin dey make dem check up
omo na 3 billi oh 3 billi aden aden

[chorus: kizz daniel]
it’s a long time fallen
onе no be nine oooo
it’s a long time fallеn fallen fallen
one no be nine oooo ehehe
you know
napo napo napo napo
napo napo napo napo
napo napo napo napo
napo napo napo napo
[bridge]
abeg wetin da other guy see wetin e dey talk sef
say hunter shoot bird mama fly
but no vex oh, where d mumu dey before sef
hin dey school story o bad o

[verse 2: kizz daniel]
cutie cutie got me going boomerang
yh yh
i shut it down for you baby can i be your man
oh ho your booty awaits your fire oh
girl ama take my chances with you

[pre*chorus: kizz daniel]
call me on the fone ask me how e dey go
i tell them 3 milli oh 3 mili aden aden
at the year i bin dey make dem check up
omo na 3 billi oh 3 billi aden aden

[chorus: kizz daniel]
it’s a long time fallen
one no be nine oooo ehehe
it’s a long time fallen fallen fallen
one no be nine oooo ehehe
napo napo napo napo
napo napo napo napo
napo napo napo napo
napo napo napo napo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...