lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu never – kizz daniel

Loading...

people fear wetin dem no understand
dem want make i play my lastcard
dem smell my aroma
j*pa
won lemi olofin jazzman
i don get thick skin
eno penetrate o
big or small i go celebrate o

i’m still alive
and i appreciate baba god day by day
no call me baba baba
ori ade
lemi mazamaza
travel the world
bi ajala ajala
scatter the formation
pata pata
i’m on my knees
hosana sana

make dem no see me fall for yakata ta
any kele wey do kayamata
save my pr*ck from eternal fire
never never will i ever f*ck up
if i f*ck up na you f*ck
and if you f*ck up
na you f*ck up still
everyday be like carnival
sometimes i be thinking like animal
most times i dey pray make tomorrow no born
cos tomorrow carry belle for karma
straight to the maitama
buy my ticket
go the terminal
go to ghana
go meet abena
abena roll up for me

dagbana
no call me baba baba
ori ade
lemi mazamaza
travel the world
bi ajala ajala
scatter the formation
pata pata
i’m on my knees
hosana sana

make dem no see me fall for yakata ta
any kele wey do kayamata
save my pr*ck from eternal fire
never never will i ever f*ck up
and i f*ck up na you f*ck
and if you f*ck up
na you f*ck up still
never never will i ever f*ck up
and i f*ck up na you f*ck
and if you f*ck up
na you f*ck up still

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...