lirik lagu gwagwalada – kizz daniel,buju fka bnxnandseyi vibez
[intro: kizz daniel, bnxn]
gwagwalada, gwagwalada
ye
gwagwalada, gwagwalada
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
[verse 1: seyi vibez]
mi o foor
molana
on god
ile ni le mi, asgard
alif la mi
ojẹ ma saami
funmi lowo iya charley
wahabi
hallo, hallo
mukadam muvado
can’t you see
olowo mo ba to
koju ma ribi, i call manager
drop the song tomorrow sha
if loving you is a crime
baby don’t you waste my time
dance makossa kupe, (kupe)
ọmọ pe a sunle (sunle)
i dey for gwagwalada
call me back mo dapadaa
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
[verse 2: kizz daniel, bnxn]
on to the nеxt one
give me gingеr
give me power ọmọ ẹlẹ
you surprise me
harm me
girl come try me
on to the next one
give me ginger
give me power ọmọ ẹlẹ
o ti sanwo fun mi
no be issue at all
[chorus: kizz daniel, bnxn]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu poopman › lirik lagu candy barz – poopman
- kumpulan lirik lagu queertvz › lirik lagu jak we śnie – queertvz
- kumpulan lirik lagu salemtown › lirik lagu effortless – salemtown
- kumpulan lirik lagu the brobecks › lirik lagu hey you (premix) – the brobecks
- kumpulan lirik lagu jac starling › lirik lagu white rose – jac starling
- kumpulan lirik lagu joris › lirik lagu true love – joris
- kumpulan lirik lagu elkie brooks › lirik lagu broken wings – elkie brooks
- kumpulan lirik lagu buried beds › lirik lagu grandma’s bow – buried beds
- kumpulan lirik lagu bloodlines › lirik lagu hevel – bloodlines
- kumpulan lirik lagu scared of bears › lirik lagu yikes – scared of bears