lirik lagu this year – kleph gh
man i dey my corner don’t give me pressure wate
where my mind dey sef i no dey watch no body
i say this year, no fear
go work, get there
this year, vim yh
go work, get there
where you wan see yourself
in the mirror you’re a billionaire
wake up chale do the work
where you wan see yourself
in the mirror you’re a billionaire
wake up chale do the work
this year, no fear
go work, get there
this year, vim yh
go work, get there
this year
i no wan talk chaw otamfo dey tea
dem dey figa i go loose guard
this year
saa adwuma nu y’agyae
if you no dey bab then i’m sorry we go move
this year
ghacem go short cos the block we go pack
lentil we go pass
this year
moving to the tippy top lord strap my shoe lace
cos them want make e loose
this year
wey i wan build
glass nkoa wanna get a nice view
this year
me p3s3 me twa seven, benzo
cop a c*class mad oo
man i dey my corner don’t give me pressure wate
where my mind dey sef i no dey watch no body
i say this year, no fear
go work, get there
this year, vim yh
go work, get there
this year
we go double up
every hustle go dey pap
we go chill pass club
this year
wanna level go be guy
first class we go fly
who be you, no try
this year
i for get my share
every cheque for dey clear
and my fam no go beg
this year
you no fi do it like me
unique in my own way
you for trip your own lane
nuke
we go blow hard oo
we go pop bottles
we go ball hard oo
wey we go thank god oo
this year, no fear
go work, get there
this year, vim yh
go work, get there
man i dey my corner don’t give me pressure wate
where my mind dey sef i no dey watch no body
i say this year, no fear
go work, get there
this year, vim yh
go work, get there
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yano philippines › lirik lagu gta – yano (philippines)
- kumpulan lirik lagu robbing millions › lirik lagu in the no air – robbing millions
- kumpulan lirik lagu rhymereducator › lirik lagu the finish line – rhymer/educator
- kumpulan lirik lagu club dogo › lirik lagu boing – club dogo
- kumpulan lirik lagu vybz kartel › lirik lagu revenge – vybz kartel
- kumpulan lirik lagu paper heart › lirik lagu the special one – paper heart
- kumpulan lirik lagu sean price › lirik lagu psycho killa – sean price
- kumpulan lirik lagu le ach reckone › lirik lagu un bout de moi – le ach’ (reckone)
- kumpulan lirik lagu guerlain › lirik lagu never come back (ncb) – guerlain
- kumpulan lirik lagu lskadrille › lirik lagu elle – l’skadrille