lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ose o baba – kleverjay

Loading...

me i’ve come to thank you lord for everything you do for me oh
ose o baba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
for everything wey you for my life eh
ose o baba
you bless me yanfu yanfu yanfu
ose o baba
just like yesterday when we hustle to get paid
when we dey run the race
thank god wasn’t on vain
but thank god for his blessing now omo we dey feel highre
he put bad belle to shame
every here and there na my song dem dey play
so oya make we celebrate if you know sey god don answer your case
he lift me up omo from grass to grace
can’t you see i don elevate
omo na him i go praise
oya make westart to praise and praise
and praise the lord oh
ose o baba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
for everything wey you for my life eh
ose o baba
you bless me yanfu yanfu yanfu
ose o baba
what do i do without the lord baba
i go dey like mumu wey dey hide come fly like labalaba
na you be ino njo ogiri osa
oba nla kabiesi eledua
i remain loyal to you
this is not mistake the way i do you jesus
this is *** and klever jay carrying the holy ghost
melo mofe ka melo mofe so
everyday every night ewa leyin mi gbon gbo gba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
for everything wey you for my life eh
ose o baba
you bless me yanfu yanfu yanfu
ose o baba
na you dey give me inspiration
wey make me dey sing song
wey be sey
wey be sey
the whole world dey play my own song
baba don you too much eh
na you i praise oh
if no be you where i for dey oh
olofofo people dem talk sey me no go blow oh
omo see me now
omo i don show
anything wey una do omo mio jisoro
e se
ese
ose o baba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
for everything wey you for my life eh
ose o baba
you bless me yanfu yanfu yanfu
ose o baba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
ose o baba
for everything wey you for my life eh
ose o baba
you bless me yanfu yanfu yanfu
ose o baba
na our life we dey live eh
na our life we dey live eh
naso we go dey praise eh
naso we go dey dey
no be so we go dey dey

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...