lirik lagu sho wa sexy – kleverjay
i have been in so many places
and i’ve seen so many faces
but i come to realize
no one can stand in your place
girl i no dey bobo you
all i’m saying is from my heart
take me baby as i am
ki ife wa le dojo ale
make you no mind nkechi
she wanna chop me and run away
make you no mind her na na
na because of you i be super star
super star
make you take me as i am
you the best girl in this world
na the way wey i dey feel
dey make me wanna tell you say
omo ele na you be thе best in this world
na the way wey i dеy feel
dey make me wanna tell you say
omo ele na you be the best in this world
this world
this world
na you be the best in this world
sho wa s*xy
omo yen wa s*xy
sho wa s*xy
oh oh oh
sho wa s*xy
omo yen wa s*xy
sho wa s*xy
oh uh oh
she dey make me feel like sey na she be my mama
she dey make me feel like sey na she be miss nigeria eh
anytime i look my side she no dey here i go mara eh
oh no oh no oh no oh no
no more cunny cunny
oya come girl make we go jolly
cos i no get time for dollying dollying
oya pass me your love eh
oh my girl we got cross to the alter
n0body wey go com put asunder
any man wey try we go push dem for gutter
go back no even try to come nearer
na the way wey i dey feel
dey make me wanna tell you say
omo ele na you be the best in this world
na the way wey i dey feel
dey make me wanna tell you say
omo ele na you be the best in this world
sho wa s*xy
omo yen wa s*xy
sho wa s*xy
oh oh oh
sho wa s*xy
omo yen wa s*xy
sho wa s*xy
oh uh oh
she too s*xy her pan is too classy
dress code tight and far from an ashi
hardly would you not notice her in a party
lepacious slim and far from arapati
see her once and you number one fashi
you go run run run till you fall inside dirty
her range really sporty
you go fight for this girl whether you twenty or you forty
let’s go there
let’s go there
klever advice to you is ma wobe ma wobe
i tell ka lobe ka lobe
my advice to you is ma lobe ma lobe
klever jen so sie leti
the people you dey talk
don be banging simi leti
come dey talk see sey me and her don dey hang lately
oh no oh no oh no
na the way wey i dey feel
dey make me wanna tell you say
omo ele na you be the best in this world
na the way wey i dey feel
dey make me wanna tell you say
omo ele na you be the best in this world
this world
this world
na you be the best in this world
sho wa s*xy
omo yen wa s*xy
sho wa s*xy
oh oh oh
sho wa s*xy
omo yen wa s*xy
sho wa s*xy
oh uh oh
she too fine oh
she too fine oh
she too fine oh
she too fine oh
she dey make me feel like sey na she be shan shona
omo you too classy
you too fancy
you too flashy
no be small thing yeye
no be small thing eh eh eh ye
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu eyeshine › lirik lagu need you now – eyeshine
- kumpulan lirik lagu mak btchz › lirik lagu fukkin in da club – mak btchz
- kumpulan lirik lagu otis redding › lirik lagu rock me baby – remastered stereo – otis redding
- kumpulan lirik lagu kalle moraeus › lirik lagu om du fanns kvar – kalle moraeus
- kumpulan lirik lagu black futures › lirik lagu riches – black futures
- kumpulan lirik lagu marc anthony › lirik lagu a quién quiero mentirle – marc anthony
- kumpulan lirik lagu distorted harmony › lirik lagu every time she smiles – distorted harmony
- kumpulan lirik lagu hammerhead › lirik lagu call the helicop – hammerhead
- kumpulan lirik lagu hues › lirik lagu out of order – hues
- kumpulan lirik lagu pouya › lirik lagu stop – pouya