lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu to marry – kleverjay

Loading...

this our love na to marry eh
to marry eh
anything dem do no matter what dey say
to marry
my baby boo nothing do you
to marry eh
na im we dey
i remember when we start this love
omo e be like film oh
bad belle people dem think sey me and you no go be oh
to god be the glory oh
omo things don be
make we go to the alter and put bad belle to shame oh
for your love my baby
omo me no send no barga
make una leave that girl oh
na shе be my lover
make una lеave that girl oh
cos na she be my heart desire
na she be my heart desire
this our love na to marry eh
to marry eh
anything dem do no matter what dey say
to marry
my baby boo nothing do you
to marry eh
na im we dey
afrugi naya biko nu no betray my love oh
everything wey i dey do my baby boo na for you oh
me and you together for rain and for sun oh
for better for worse omo i no go leave you
oya sun mo mi fa mo mi koju wa ti elegan
eh oh lojo igbeyawo wa igboro ma daru o
mase gbo ti elegan
mase gbo ohun ti won nso
bad belle people oh oju ti tiyin o
this our love na to marry eh
to marry eh
anything dem do no matter what dey say
to marry
my baby boo nothing do you
to marry eh
na im we dey
siging in hausa
this our love na to marry eh
to marry eh
anything dem do no matter what dey say
to marry
my baby boo nothing do you
to marry eh
na im we dey
this our love na to marry eh
to marry eh
anything dem do no matter what dey say
to marry
my baby boo nothing do you
to marry eh
na im we dey
we go marry
go marry
go marry eh
no more cunny cunny eh
we go marry
marry eh eh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...