lirik lagu roja – kodii s.o.g
ye yeah
(hmm hmm)
beat monster
(ye ye ye)
how i take dey survive everyday say they don’t know
omo na money i dey find o abeg no come do me ojoro (hmm)
wetin my eye don see no be play no be kiti kiti roro
no dey plan fall me brother man make i live make i jojo
for my mama eye i be treasure
abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
am taking everything that i workеd for
for my mama eye i be trеasure abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
taking everything that i worked for
yeah yeah
roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
abobi roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
omo no be fight o
i just dey on guard o
make i no loose guard
you go see am for my eye o
say na money be the vibe o
check am and see
na money be the love oh
(hmm)
na money be the joy o
na money be the fame
na money be support o
say na money be the sup
and you know say
for my mama eye i be treasure
abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
am taking everything that i worked for
for my mama eye i be treasure abobi make i chill make i flenjor
the energy i carry say na major
taking everything that i worked for
yeah yeah
roja me the doe
roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
abobi roja me the doe
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
roja me the money
roja me the doe make i go
roja me the doe make i go
(cause for my mama eye i be treasure)
(treasure)
yarooo!!!!
(for ma mama eye i be treasure)
beat monster
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu colton stephenson › lirik lagu three facts about personal injury claims glasgow wide – colton stephenson
- kumpulan lirik lagu jaime jaime › lirik lagu kerosene – jaime jaime
- kumpulan lirik lagu kai straw › lirik lagu once upon a time in the suburbs – kai straw
- kumpulan lirik lagu luna love › lirik lagu fantasy – luna love
- kumpulan lirik lagu oldeaf › lirik lagu bataklık – oldeaf
- kumpulan lirik lagu the wesley willis fiasco › lirik lagu she loves me truly – the wesley willis fiasco
- kumpulan lirik lagu sante › lirik lagu tornerai da me – sante
- kumpulan lirik lagu jaemeraquan › lirik lagu the soul is outside of the body – jaemeraquan
- kumpulan lirik lagu berry sakharof ברי סחרוף › lirik lagu nechama – נחמה – berry sakharof – ברי סחרוף
- kumpulan lirik lagu poetik › lirik lagu samāori. (live at the wav.room) – poetik