
give them - koker lyrics
ah!
customer is always right
i tell you
(chorus: koker)
i don’t wana sing – i don’t wana sing
now i wana sing
you don’t like the song – now you hear the song
now you like the song
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
no tell me what i know
(what i – what i know)
na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show
when dem demand, me i supply
which one be your own
i do my own – plus why you come dey bone
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafildu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
na from cross from pikin dey work – small pikin dey work
and na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop
after we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck
they wan see the end but we no get bus-stop
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafilodu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
Random Song Lyrics :
- hugo bosch - der schreiner & der dachdecker lyrics
- thérèse - david goudreault lyrics
- niggas in paris - word play lyrics
- metta world peace - slim-nick lyrics
- the last time i saw the sun - the dead daisies lyrics
- mortal man (ifhy) - j-soul lyrics
- to - dudek p56 lyrics
- northside since 95' - rajan lyrics
- somebody - evan blum lyrics
- rapkunde - queeen lyrics