lirik lagu give them – koker
ah!
customer is always right
i tell you
(chorus: koker)
i don’t wana sing – i don’t wana sing
now i wana sing
you don’t like the song – now you hear the song
now you like the song
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
no tell me what i know
(what i – what i know)
na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show
when dem demand, me i supply
which one be your own
i do my own – plus why you come dey bone
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafildu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
na from cross from pikin dey work – small pikin dey work
and na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop
after we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck
they wan see the end but we no get bus-stop
ibiti mofelo – fekilo
mofekiri shiriti mafilodu
anything dey go
i go dey match dey go
as them dey want am oo
i go dey give them oo
you don’t wana love – you don’t wana love
now you fall in love
you don’t wana touch – you don’t wana touch
now you don dey touch
you don’t wana kiss – you don’t wana kiss
now you don dey kiss
you don’t wana ah – you don’t wana ah
now you don dey ah
(hook)
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya give them – give them
oya give them
funwo too
oya funwo – kobax2
oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu raven tree › lirik lagu tainted love – raven tree
- kumpulan lirik lagu champ m c › lirik lagu here i come – champ m.c.
- kumpulan lirik lagu lil jj › lirik lagu nightmares – lil jj
- kumpulan lirik lagu elohin › lirik lagu it’s ok – elohin
- kumpulan lirik lagu deerhoof › lirik lagu behold jeff tweedy in the darkness – deerhoof
- kumpulan lirik lagu morse code › lirik lagu soul odyssey – morse code
- kumpulan lirik lagu code poets › lirik lagu new days – code poets
- kumpulan lirik lagu speedy › lirik lagu como mi nena no hay – speedy
- kumpulan lirik lagu big pokey › lirik lagu mackin’ on me – big pokey
- kumpulan lirik lagu crooked lettaz › lirik lagu chicken and swine – crooked lettaz