lirik lagu commando – ko’rale
you′ve got the whole world in your hand
you’ve got the whole world in your hand
wetin pass you e no dey, dey, dey, ehh
you′ve got the whole world in your hand
commando do, do, commando, commando
i get god and i get life
everything else e go work for me
me i no dey to dey run kiti kata (kiti kata, kiti kata)
na you make the favour follow me o
you make the blessing come dey knock my door
and if i want i go order o, order oooo
me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba, drogba o
me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba, drogba o
you’ve got the whole world in your hand (you’ve got the whole world in your hand)
wetin pass you e no dey, dey, dey
you′ve got the whole world in your hand
commando do, do, commando, commando
commander o yea, yea
follow the lamb i dey see am the thing dey totori
na you tell me say my pikin when you need me, make you dey call on me
this na my confidence
every time i call you over competent
i no need to komot from you, you′re the vine
and i go dey steady dey tap am
me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba, drogba o
me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba drogba o
you’ve got the whole world in your hand (you′ve got the whole world in your hand)
wetin pass you e no dey, dey, dey (dey, dey, dey)
you’ve got the whole world in your hand (ya, ya)
commando do, do, commando
you′ve got the whole world in your hand (you’ve got the whole world in your hand)
wetin pass you e no dey, dey, dey (dey, dey, won dey, won dey)
you′ve got the whole world in your hand (ya, ya)
commando do, do, commando
biko kponu chinasa, oh
chinasaram okwu k’ibu
chinedu
chinedum ije ka ị bụ
onye nsọ
só gi macha ihe n’ile
commando do, do, ohh commando
biko kponu chinasa, oh
chinasaram okwu k′ibu
chinedu
chinedum ije ka ị bụ
onye nsọ
só gi macha ihe n′ile
commando do, do, ohh commando
you’ve got the whole world in your hand
wetin pass you e no dey, dey, dey
you′ve got the whole world in your hand
commando do, do, commando
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu william bell › lirik lagu people want to go home – william bell
- kumpulan lirik lagu rebelution › lirik lagu otherside – rebelution
- kumpulan lirik lagu rk ita › lirik lagu 3 etti – rk (ita)
- kumpulan lirik lagu crew › lirik lagu freestyle 2 #destinsliés générations – $-crew
- kumpulan lirik lagu veronique et davina › lirik lagu gym tonic – véronique et davina
- kumpulan lirik lagu black ingvars › lirik lagu mambo no. 5 – black ingvars
- kumpulan lirik lagu vin villa › lirik lagu fmlyf (your man) – vin villa
- kumpulan lirik lagu los nuevos rebeldes › lirik lagu el editor – los nuevos rebeldes
- kumpulan lirik lagu lous and the yakuza › lirik lagu dilemma – lous and the yakuza
- kumpulan lirik lagu dr calypso › lirik lagu aquesta nit -live- – dr. calypso