lirik lagu let him go – korede bello
eeeeeh!
korede bello oooh oooh ooh
don jazzy pon this again
you be jollof rice
no let them dey treat you like white rice yo
you be my rolce royce
no let them dey ride you like keke napep
or okada sef
my diamond, you need a real man wey go cherish – o
so if your man dey do any how
he go see any how
girl i dey tell you now
you better leave them
let him – let him go
let him – oh let him go
i say let him – let him go – uo!
man wey dey beat you let him
let him go
let him – oh let him go
i say let him – let him go – uo!
you better leave them
doesn’t fitting your profile
doesn’t make you bokwile
if the man no dey drop bar
make you give am the sp-ce bar
shift – alternate and delete am oh
tell him asta lavista oh
is your time waiting worth while
does he worship the most high
baby you know me i no like kamo
me i no dey like to dey see you cry oh
make you no dey let am dey do you wayo
cos you be the star for my eye baba fryo oh eh
oya don’t be shy oh
baby come click on the link in bio – aah!
if the man dey do anyhow
he go see anyhow
girl i dey tell you now
you better leave them
let him – let him go
let him – oh let him go
i say let him – let him go – uo!
man wey dey beat you let him
let him go
let him – oh let him go
i say let him – let him go – uo!
you better leave them
baby let him go ooh – let him go
baby let him go ooh – let him go
baby let him go ooh – let him go
i wanna let you know ooh
let him go ooh – oh let him go
baby let him go ooh – let him go
baby just let him go ooh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu young dolph › lirik lagu texas kool-aid – young dolph
- kumpulan lirik lagu incwell › lirik lagu whiskey power – incwell
- kumpulan lirik lagu ekyrian › lirik lagu el laberinto mágico – ekyrian
- kumpulan lirik lagu gromee › lirik lagu follow you – gromee
- kumpulan lirik lagu fantasy ger › lirik lagu du bist mein schönstes geschenk – fantasy (ger)
- kumpulan lirik lagu pakho chau 周柏豪 › lirik lagu 近在千里 (nearly a thousand miles) – pakho chau 周柏豪
- kumpulan lirik lagu justin abisror › lirik lagu el dinero – justin abisror
- kumpulan lirik lagu barenaked ladies › lirik lagu if i had $1000000 – barenaked ladies
- kumpulan lirik lagu zuzkol › lirik lagu nie zawsze tak jak chcesz – zuzkol
- kumpulan lirik lagu greendy › lirik lagu faded – greendy